ALLOWS FOR CORE PARTICIPATION, A SECTION THAT WILL BE CALLED NEWS
SUMMARY IN PIDGIN ENGLISH EVERY ONE HAS TO PARTICIPATE IN THE NEW METHOD
OF REPORTING BY COMMENTS CORRECTION FROM REAL TIME MASTERS OF THE THE
ACT OF SPEAKING PIDGIN ARE WELCOMED. IT JUST A WAY OF ANALYSING AND
COLLECTING OUR OPINION IN OUR OWN VERY VERSION OF ENGLISH EVERY BODY IS
ALLOWED THE EQUAL RIGHTS TO JOIN AND EXPRESS HIS OR HER OWN OPINION
"4 ME I THING SAY NA DEY BEST TING WEN GUDLUCK DEY DO SO ABOUT SANUSI BICUS
NA SO SO GRAMMA HIM DEY USE DECIV US CARY OUR MONEY "
WHAT'S WRONG WITH THAT?
WHO CAN SPEAK BETTER THAN ME?
NOW THE NEW AS AT 04 OF MARCH 2014
The news in pidgin
For dis week and even last week we hear as sanusi and senate
the quarrel for money.
Valentine self come with him own wey be say boys go strike
because of say money to giv girls don finish.
Wey tin happen for vi wen soldiers just full every were?
For entertainment dem say mercy Johnson husband build house
dem carry com talk abi wen ur papa build dem put for news?
No comments:
Post a Comment